Alexander Abolore Adegbola wey many pipo sabi as 9ice na ogbonge Nigerian musician wey do video to apologise to e wife. 9ice for inside di video say "e don do terrible tin to e wife and e apologise for e wrong doing," as e no want to lose e marriage, wey ...
from Google Alert - Entertainment https://ift.tt/37deDsD
No comments:
Post a Comment